Monday 8 June 2015

WE KU WUYE (LET'S HAIL) LYRICS

WE KU WUYE (LET'S HAIL) LYRICS


We ku wuye
(Let's hail)
We ku wuye
We ku wuye K'Oghene
(Let's hail our God)

Iyeh! (Hail)
Iyeh! (Hail)
Iyeh! (Hail)
We ku wuye (Let's hail)
We ku wuye (Let's hail)
We ku wuye K'Oghene
(Let's hail our God)

verse 1
Anytime wen I dey sleep
He go cover me wrapper,
so that devil mosquito
no go suckili my blood

verse 2
Anytime wen I dey cry
He go wipe away my tears,
He go say my pikin o,
make you no cry again

verse3
Na wetin I go do?
Hold the wrapper;
The Master's wrapper,
Hold the wrapper

verse 4
Na wetin I go do?
Hold the wrapper and say unto Him;
Oghene we ko biro
(God welldone)

verse 5
Na wetin I go do?
Hold the wrapper and say unto Him;
Oritse modope
(God thank you)

verse 6
If you go to the east,
dem dey greet am like this;
Chineke Imela!
(God thank you)

verse 7
If you go to the west,
dem dey greet am like this;
Oluwa modupe
(God thank you)

verse 8
If you go to the north,
dem dey greet am like this;
Nagode Yesu
(God thank you)

chorus
Iyeh, Iyeh, Iyeh......
(Hail Jehovah)

3 comments:

  1. Please can I get the mp3 version of this song??? I have searched a lot for it.. or can you tell me the artiste of the song so I might Google it.. thanks a lot sir..

    ReplyDelete
  2. I am so sorry to respond this late. I have been offline for so long; lost my login details. I hope you have gotten the information requested. I will find out and revert as soon as possible.

    ReplyDelete
  3. Hi... Thanks for this wonderful lyrics, please I will need the link to the song so I listen. Been searching for it for a while now. Thanks in anticipation 🙏

    ReplyDelete

Please feel free to comment on my posts. Thanks

HERE I GO AGAIN

  I FALL ALL OVER AGAIN By Dan Hill Can't believe we met like this Is it just coincidence? I had a feeling I'd be seeing you again Y...