Tuesday, 7 June 2022

WHO GOES THAT MAN By Prinx Emmanuel (Lyrics)

 


Elelele
Brother nwachukwu
Abeg o don't be sleeping on a Bicycle

If God be for me
Me I de wonder who be that
Weh go wan come show him Muscle
Dem never tell am?
Bros hand go touch you
No be me go fight and
No be me go burst the bottle
If God be for me?

Logdrum

If God be for you
Who goes that man
Who goes that man
If God be for me
Who goes that man
I say Nobody nobody
Nobody nobody

If God be for you
Who goes that man
Elelele
Who goes that man
Ojojojo
Who goes that man
I say Nobody nobody
Nobody nobody
Sheesh

Comot body for high tension

My dear brother
No go curse
Who God don bless
So you no go do anything
Weh go lead to
Gbes gbes
Gberes gbes
Gbes gbes
Gbes gbes gbes

I no get time for phoneh
Make I remind you if you don Forget
Touch not my anointed
That's correct
And if you put hands
Oh bros you go collect
Ask nebuchadnezzar
E get the time
Weh him body sabi shake am
When e come reach time
When baba ready face am
Nebu chop grass chop dirty
Chop paper

Remember pharaoh
Weh de form don dada
The guy still de swim for the water
No be say I de warn you
But If you touch me
E no go hard wahala
Don turn to okada
If Gpd be for me
Ke ife hana akozi
I go sip Juice and jolly
Na so so enjoyment
Go de show for my body
E no get as e wan be

click here for access to rich devotional materials

If God be for you
Who goes that man
Elelele
Who goes that man
If God be for you oh
Who goes that man
I say Nobody nobody
Nobody nobody

If God be for you
Who goes that man
Ojojojo
If God be for me
Who goes that man
Weh go fit to curse anybody weh
God don bless
Brother nwachukwu
Abeg o don't be sleeping on a bicycle

Vibe

Comot body for high tension
My dear brother
No go curse
Who God don bless
So you no go do anything
Weh go lead to
Gbes gbes
Gberes gbes
Gbes gbes
Gbes gbes gbes



GOD NO GO SHAME US By Prinx Emmanuel (Lyrics)

 


Brother Nwachukwu
Abeg, oh, don't be sleeping on a bicycle

Hehe, listen
I call my brother for phone (brother for phone)
Dey ask am how e de be (how e de be)
Him tell me say
"Mehn, everywhere don red and e get as e be" (get as e be)
I tell am say no worry
As long as say we no de mortuary
See, we dey alive we still dey breathe
E get something wey I believe, see ehn

God no go shame us (God no go shame us)
God no go shame us (God no go shame us)
God no go shame us (God no go shame us)
The blessing go loud e go worry the neighbors (e go worry the neighbors)

God no go shame us (God no go shame us)
God no go shame us (God no go shame us)
God no go shame us (God no go shame us)
The blessing go loud e go worry the neighbors (e go worry the neighbors)


Ah, oga this one no be bobo (bobo)

I no dey talk wetin I don't know (I don't know)
When the time go reach for you
To collect your bread you go collect jumbo

E don tey weh you don dey grind ehn
And e be like say your own never enter (enter)
When dem go send the alert eh
Alaye dem no go use Xender

As for me I no get issues (issues)
Eledumare na him dey middle (dey middle)
Na him de shower the blessing
So when I de sew I no wan needle (wan needle) eh
Somebody wan carry my picture go babalawo
I tell am to wait first
Say that picture weh him wan use no fine
Make I send am the one wey go make sense (okay)
Because ehn

God no go shame us (I say God no go shame us)
Okay, God no go shame us (I say God no go shame us)
God no go shame us
The blessing go loud e go worry the, e go worry the, eh

God no go shame us (God no go)
God no go shame us (God no go)
God no go shame us
The blessing go loud e go worry the neighbors



Okay (end of the day, day)
Okay (make I wole)
Eh (end of the day, day)
Ehn (jeka wole)

e gbe
(I say God no go shame us oh)

I say God no go shame us (God no go shame us)
I say God no go shame us (God no go shame us)
I say God no go shame us, okay

Listen to me now
Listen to me now
I say listen
God will not shame us
Even if these people want to wrestle us like Sheamus
(Ride on sir) he will not, he will not, he will not shame us
You don't know? You don't know?
Ehn, you don't know
That's it


Sunday, 5 June 2022

YESHUA HAMASHIACH By Nathaniel Bassey (Lyrics)



Yeshua Hamashiach
Lion of Judah
Agunechemba

Yeshua Hamashiach
Lion of Judah
Agunechemba

Yeshua Hamashiach
Lion of Judah
Agunechemba

Yeshua Hamashiach
Lion of Judah
Agunechemba

Give him a shout of praise

Yeshua, Yeshua Hamashiach
Lion of Judah
Agunechemba

Yeshua Hamashiach
Lion of Judah
Agunechemba

Yeshua Hamashiach
Lion of Judah
Agunechemba

Yeshua Hamashiach
Lion of Judah
Agunechemba

Sing, Yeshua

Yeshua Hamashiach
Lion of Judah
Agunechemba

Yeshua Hamashiach
Lion of Judah
Agunechemba

Yeshua Hamashiach
Lion of Judah
Agunechemba

Yeshua Hamashiach
Lion of Judah
Agunechemba

Yeshua Hamashiach
Lion of Judah
Agunechemba

Yeshua Hamashiach
Lion of Judah
Agunechemba

Yeshua Hamashiach
Lion of Judah
Agunechemba

Yeshua Hamashiach
Lion of Judah
Agunechemba

Yeshua Hamashiach
Lion of Judah
Agunechemba

Yeshua Hamashiach
Lion of Judah
Agunechemba

Yeshua Hamashiach
Lion of Judah
Agunechemba

Yeshua Hamashiach
Lion of Judah
Agunechemba

Yeshua Hamashiach
Lion of Judah
Agunechemba

Yeshua Hamashiach
Lion of Judah
Agunechemba

Yeshua Hamashiach
Lion of Judah
Agunechemba

Yeshua Hamashiach
Lion of Judah


Olorun Agbaye - You Are Mighty Song by Nathaniel Bassey ft. Chandler Moore &Oba (Lyrics)

 


Wo ye ye ye oh oh
You are Mighty God
Mighty God, Wo ye ye ye oh oh

You are Good, you are kind
You are more than these
I'm lost for Words trying to describe you
Elohim, El-elyon, Aleselewi
Your Greatness is all I see
There is nothing you cannot do
There's no mountain you cannot move
If you have said it
Then you will do it


Cause You have a Track record
Of keeping Words
And you're not about
To stop doing it now

Olorun Agbaye oh
(You are Mighty oh)
Olorun Agbaye oh, oh
(You are Mighty oh)
Shebi iwo lo f'oju Orun
(S'aso bora)
Shebi eyin le f'oju Orun
(S'aso bora)
Olorun Agbaye oh,
(You are Mighty oh)

You are mighty o

By the Blood that you shed
We have overcome
Discharged and acquitted for life
Then you gave us the right
To your Holy Name
The center of Power and Strength
There is nothing you cannot Change
There's no bondage you cannot Break
If you have said it
Then you will do it


You have a Track record
Of keeping Words
And you're not about
To stop doing it now

Olorun Agbaye oh,
(You are mighty oh)
Olorun Agbaye oh, oh
(You are mighty oh)
Olorun agbaye oh
(You are mighty oh)
Olorun agbaye oh
(You are mighty oh)
Shebi iwo lo f'oju Orun
(S'aso bora)
Shebi eyin le f'oju Orun
(S'aso bora)
Sebi iwo lo f'oju Orun
(S'aso bora)
Sebi iwo lo f'oju Orun
(S'aso bora)

You are Mighty Oh,
(You are mighty Oh)
Mighty Oh,
(You are mighty Oh)
You are Mighty Oh
You are mighty Oh
You are Mighty Oh, (You are mighty Oh)

You are Mighty Oh

Shebi iwo lo f'oju Orun
(S'aso bora)
Shebi eyin le f'oju Orun
(S'aso bora)
Shebi iwo lo f'oju Orun
(S'aso bora)
Shebi eyin le f'oju Orun
(S'aso bora)
Olorun Agbaye oh,
You are mighty oh

... Eulogy...

Mighty oh, oh, you are mighty oh


CAPABLE GOD- By; Judikay (Lyrics)

 


Uh oh oh oh oh oh oh

Capable God o

What can't you do?
What won't you do?
Nothing impossible
Nothing impossible
What can't you do?
What won't you do?
Nothing impossible with our God

You do not lie
You do not fail
What is hard for you to do?
It doesn't exist oh
It can never ever exist oh
You do not lie
You do not fail
What is hard for you to do?
It doesn't exist oh
It can never ever exist oh

According to your knowledge and your will for me
What you say you have done
I just need to align oh
Because you are not a man that changes your mind oh
Those that know you will trust in you
Not in Horses and chariots
By the arm of flesh
No man can prevail
No man, No man
No man, No man
My confidence is you
What is hard?
What is hard for you?
It can never exist oh

You do not lie
You do not fail
What is hard for you to do?
It doesn't exist oh
It can never ever exist oh
You do not lie
You do not fail
What is hard for you to do?
To do ooh-ooh-ooh-ooh
It can never ever exist oh

Those that know you will trust in you
Not in Horses and chariots
By the arm of flesh
No man can prevail
Ask Abraham and Sarah
And the Woman with the issue of blood oh
Nothing nothing hard for you-you-you-you
(Ask Mama Hannah)
Ask Mama Hannah oh
Blind Bartimaeus
Make you go ask the Israelites
Absolutely nothing hard for you
No man, no man, no man
My confidence is you
What is hard?
What is hard for you? It can never exist oh

You do not lie
You do not fail
What is hard for you to do?
It doesn't exist oh
It can never ever exist oh
You do not lie
You do not fail
What is hard for you to do?
It doesn't exist oh
It can never ever exist oh

No no no no no
Capable God oh oh
It can never ever exist oh


Embracing the Journey: A Manifesto for Lifelong Learning

  Entwined within the labyrinth of existence, I am but a humble thread, weaving my way through the intricacies of existence. I do not claim ...